Music
Is Don Jazzy Really Retiring his “Artist Side” in 2016?
Don Jazzy shared a series of tweets last night announcing that he’d be retiring his artist side in 2016.
According to him, the “artist work is not easy”.
See his tweets below.
This artist work no easy jare. 2016 I’m retiring my artist side jor. ??#OneLagosFiesta for now sha.
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Lol I’m serious jor https://t.co/FmUmCEZBek
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Yels. Make I rest my frog voice ?? https://t.co/mTu5SoAFht
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Na to shoot video dey tire me pass sef. These children just turn me to actor finish. Dem no know say baba don old
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Wait o but what of the songs wey I don do wey dem never release? E.g davido own ?
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015