New Music: Terry G – Apako Master
Posted on Wednesday, March 2nd, 2011 at 6:17 PMBy BellaNaija.com
The president of the House of Ginjah, Terry G has just leaked a brand new track – “Apako Master“.
Terry G is currently in the studio working on his brand new album. Also check out his new blog, http://hitmanterryg.blogspot.com/
Listen to Terry G – Apako Master
Audio clip: Adobe Flash Player (version 9 or above) is required to play this audio clip. Download the latest version here. You also need to have JavaScript enabled in your browser.















first time and first to comment on this site : )
hope i dont get a ‘not quite’
lolol Apako lolol ooo boyyy truly enjoy spending my day off on Bella Naija.
same old noise..hiss
Nice one..
men!!! terry needs to stop all these nonsense music of his and think of new way/better ways jare!
don tired with all his “ju pa pa” wey he talk about jos. everything no make sense- all u see is the nodding of the head. lol
tell me if u go 2 a party and d dj refuse to play terry g the party ‘ll make no sense so free my broda terry ginger
cheii all u c is a nodding of d head,dat means u aiint gat a choice but 2 dance.nnnttooorrr
alow terry g abeg even though u cal his music nonsence people stil dance to it
lol…….mak sense in a party….
lol….
Try put sence to your music i beg
d once wey dey put sense 4 their music,wetin u don do 2 support or help good music?hisssss,”dis 1 na nonsense wey dey make sense.kpam!!
Still the same ol’ same ol’ with Terry G. Nothing new…same beat, same knan kpan di kpa di, tile tile, nak am, ginger, swagger, chai talk….BORING!
Same old song
http://www.elleven45.blogspot.com
terry g u dey try God bless u
Terry no mind dem were the comment nonsense. since dem born 4 dier mama belle dem neva release half track. omo u try, carry on can’t wait 2 dance dis in a party hall
Though music is all about entertaining but d lyrics of a song should speak on things d artist can defend when it comes to public questioning,i think Gabriel needs prayer……..
sure i need prayers all d time but i think u need deleiverance cause its always beta wen u try 2 enhance ur hearing ability so u catch up wif my nonsense..kpakam!!
terry g i day fell u carry no
i feel like say i don join ur group
don’t mind bad belle, everybody get his or her own style na your style you dey show for the people carry go my broda you get mouth.
I FEEL UR SWAGAH
Ah..am a great music fan i mean music..and i say terry g is d best in his field!KING OF the DANCEHall terry g..pra!
samakpe terry g 4 his a sellinman
apako master nice swagg boy i dey feel u
terry u ar d best among d rest
good noise and sweet sound from you the AKPAKO MASTER
AKPAKO MASTER…………………………………..STILL ON THE MATTER……………………..TAKE IT OR FREE ME RIGHT NOW *2
up terry g i love you brother you can email me at goodluckfaith@live.com am a good singer ok
terry i dey feel u, keep rock dem
my mentor, how i wish am like u ryt now, everything about you is the best pls keep it on. oYI am into circuler music 2 o, pls help me tru. 08064552630 na my control be dat o, thanks
terry g u are de bomb
my bros terry g i greet u you too good i like the way you do ur thing
pls terry keep it up nd God will help u.one love bro
u are d best of d best,terry g 4get any bad tin them talk abt u God pass them
My teri my g my kingkong my ginja my swagga n my pra…kip doin urting
akpako master u dey gingah my system
MY BOY U TOO GUD FOR SWAGGER STYLE I LIKE THAT -.
Terry G Is the best after 2face…. Terry If you reading.. i want to tell you that you music has really helped me alot to forget many things and feel free… You are the best man
if dere is no terry g, men no fun u kwn na
Uhmm, without Terry G’s tracks, party tracks would be yuck!!! Everyone wouldnt sing like 2 face…Apako master, you toooo much jooorr….>!!! muuaahhh
gb my your phone number
Terry the HITMAN u ar 2 much..we they fill u 4 sabo ib city..ginger my pampas..prrrrrrrrrah.
omo u dey try, ur ori dey there jor carry on ………………….they no fit.
BROS U BAM
terry g plzzzzzzzzzzzzz kip da 9ja flavoir burning in you,you too sabi wats up.i just wish we could be parls,sha hoping to meey you some day
Abbey t
nice 1
good concept…terry g
Terry u 2 gbasky.pls keep it up.no dulling
Me i no be ginger again i be Akpako Master,Free me praaaaaaaaa,I dey feel u pass my mama
u ar 2 much kep moving.
Dnt stop d sky is urs. One love.
Terry na baba.ginger ur swag.if i dey tink if i hear terry.i wil b okay.08189678389 pls lets comment abut him.
D father of ginger and swagger i dey hail u ooooh.i don dey kolo with ur songs akpako master and akpako bum bum carry go,dey won be like but dey no fit cos there is diferent between yam &cocoayam .i love u carry go.07030951262
Goodness Heaven. Dis guy is grate, keep it up Terry Gesus
Terry g is tryn to b diff nd unique…he’s d best
Terry g my bro i dey feel u how can i locate u 07085564610
Taaaa….na Akpako Master nooww. Rugged u my man, who say u no folw 4 d mataa?? Taaa… der weight no reach! C Nakam! Nakam!! Nakam!!! Oya Nakam. Na me be Akpako Girl nobe chais, we dey nak every every! Na weee. If i miss u i go kolo!!! CHAIMAN!!! 08064414992
i lov apako master
Baba terry i dey invite u 4 ma Bday on 17th February 2012 contact mi @ masterlanre@yahoo.com i no u go show 2 jinja ma boyz……….
Baba terry, i cnt jst do widout u….. U na gt mouth die